Chinedu!!!!!
I hear say you don collect loan to buy phone. No go buy phone wey you go later cry on top oo You Sha know say nah lapo you collect money, so as a friend, I go advice you make you buy Tecno Camon 19
You know say I no fit lie give you. Nna this phone Sense make.
Shey nah battery? This phone come with a non-removable Li-Po 5000mAh battery 🔋 Wetin Kon Dey sweet pass nah the fact say as the battery strong, e still Dey charge fast. Because e get fast battery charging 18W(wired)
Shey nah Display? Hehehe.... I know say you Dey like long things So don’t worry, I gat you covered 😜 This phone has a dimension of 166.6 x 74.4 x 8.3mm(6.56 x 2.93 x 0.33) the phone no Kon too heavy
Shey nah Storage? The phone has 8gb ram + 128gb rom🤯 E still get slot for external memory Hehehe, e shock you!!!! Don’t worry nah Tecno doings
Shey you wan Kon talk about Camera!!? With this phone, be sure of taking good selfies You wey no fine before, I swear you go fine for the picture Phone wey get triple camera lenses with other amazing features like: 🔸Autofocus 🔸Continuous shooting 🔸Digital zoom 🔸HDR 🔸Touch focus 🔸Face detection 🔸Quad-Led flash.
What else do you want😩
Shey nah network? Phone has 2g,3g,4g and even 5g(Ahannn!!! mmm mmm mmm opor ooo) The phone even have dual sim slots, so that if one of your sim network is messing up you can easily switch the SIM cards
The phone comes with an operating system of Android 12, HIOS 8.6. 🔸MediaTek Helio G96 (12nm) Octa-Core Processor( you go play Codm without fear that your phone will lag)
What else do you want brooo!!!!
The phone nah full Option abeg Buy now and thank me later Dannydrake gat you for life my brother ❤️
#UnilagTecnoAmbassadors#TecnoCamon19
|
Sebastian123 2 #
abc
https://www.google.com